Now Una Don See Say 29 No Old
1. Chelsea fans dey celebrate Henderson and Welbeck like say na prime Messi and Ronaldo dem sign. Meanwhile, some United fans dey complain because we sign Tielemans at 29. Experience still get value for football. π΄ #MUFC